
Search found 663 matches
- Fri Mar 17, 2006 4:35 pm
- Forum: Nigeria
- Topic: Who knows Tuck Tight?
- Replies: 12
- Views: 4367
Who knows Tuck Tight?
men shun ceeYa, i can get u what u want. i know mac gee, and i see him everyday. when next i see him i'll try get u som'pn aight? peace. 

- Fri Mar 17, 2006 1:51 pm
- Forum: Slang & street talk
- Topic: niger slangs 4 life!!!!!![nigerian slangs]
- Replies: 62
- Views: 57926
niger slangs 4 life!!!!!![nigerian slangs]
abeg make una fashy shady, stan n all d other kraze ppl dis na d forum where we dey sample our langua skillz kenb abeg wetin b ur email....i dey gbadu ur style,but i no dey razzle u sha :lol: i dey feel all of una,specialy ma homie dramatik(keep it real men!) who wan show im small talent...make e f*...
- Fri Mar 17, 2006 10:40 am
- Forum: Nigeria
- Topic: never ending naija cypha...
- Replies: 1901
- Views: 380404
never ending naija cypha...
who b all dis bitch niggaz with their weak-ass flows//
una no sabi say waffi boyz dey run the show//
o boy beta recognize n respect konko below//
:evil:
AREA!!.... STILL ON KOLONIZING,NO SHAKING!!
una no sabi say waffi boyz dey run the show//
o boy beta recognize n respect konko below//
:evil:
AREA!!.... STILL ON KOLONIZING,NO SHAKING!!